Alie A Nahim Jr

Alie A Nahim Jr πŸ“Έ Passionate about photography | πŸš€ Entrepreneur | πŸ“š Business Administration

Shout out to my newest followers! Excited to have you onboard!Alhaji Sheku Bangura, Isatu Santigie Kanu, Mariama Sesay, ...
20/12/2025

Shout out to my newest followers! Excited to have you onboard!

Alhaji Sheku Bangura, Isatu Santigie Kanu, Mariama Sesay, Sesay Saidu Tow Plus

β€ΌοΈπŸš¨It's the return of Lungi’s biggest fashion event of the year. Nor wait make dem tell  u becos u nor go wan miss d kin...
09/09/2024

β€ΌοΈπŸš¨It's the return of Lungi’s biggest fashion event of the year.
Nor wait make dem tell u
becos u nor go wan miss d kind fun n enjoyment wey go dey πŸ₯³
So tell u paddy, make e tell e paddy, but dis wan in a million historical events wae dae happen dis year na TRANSIT NIGHT CLUB LUNGIπŸŽ‰
On the 17th October 2024
Doors open at 8pm till downπŸ•Ί. β€ΌοΈπŸš¨πŸ“£
βž–βž–βž–βž–βž–βž–βž–βž–βž–βž–βž–βž–βž–βž–

❀️
13/11/2023

❀️

πŸ‘ΆπŸ–₯️
Original: Apecoding on Memedroid

You say?😩🀭
13/11/2023

You say?😩🀭

❌🧒
05/11/2023

❌🧒

09/08/2023

If your MOM mean everything to you heart this❀️🫢🏽🀞🏽

09/08/2023

You
sister or wef go don cut eat for you en bring wata wey you dey eat. You nor go tel den tenky oh, but u dey na dis Facebook dey tell wan small pekin tenky jis because ein accept you friend request

09/08/2023

Plenty of we na ya dey look lek all tin dey well en okay. Not until we voice out weytin we dey go through en how we dey drawn insie we heart

Na da tem dey unah go know say, yes, we dey laf nor more for make tin sweet but we heart den nor sweet.

We dey in serious pain, but na we na di las porsin we for loss faith. Because if we loss hope, well, suffice for say ein go be cataclysmic for whodat dey look up to we.

Na dat make we dey cry en pray to God say, da problem wey dey make we nor able sleep na net, da problem wey dey make wata dey run na we yai, duya merciful God, take den problems den dey away from we. πŸ™πŸΏ

Address

Lungi
Freetown

Telephone

+23273231933

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Alie A Nahim Jr posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share