09/08/2025
MAIGOT, BAMENDA DON ACT AGAIN
On Thursday, some woman by name Stella
Kwara durring some wake keep ceremony for former Cenajes quarter inside Bamenda.
Weti happen ?
Tori di reach me sey; this woman be dey very active for d!e place before some important call came in . ☎️
In order to answer her call effectively without noise interruption ma Stella, comot from the venue go hand coner some bush di make ei call.
Some monitor spirit weh ei be dey the d!e place quickly rush toward Ma Stella, go s—tr@ngle yi to death. Like sey that one no be enough, the w!cked soul on mission, still go ahead take the woman ei phone before disappear.😭😭😭
Na yesterday Friday for morning time weh family for the victim discover sey ; njariba donn mitop them.
May her gentle soul rest in peace .✌️
Fable lesson : NO PEACE FOR THE W!CKED
Soource