17/09/2026
I Remember that year wey I decide to go into photography all by myself cus that year Mumcy was late and My dad was already old and retired from work ... Thanks to my siblings for their support and taking good care of me... My photography journey started at Concord field back then in Mafoluku Oshodi b4 completing it at NIJ ogba ... Wetin make me drop this post be say I still regret quitting photography bcus of some challenges and as at 15 to 20years ago if you come meet me say I go stop this work one day ... I swear I fit blow you for eyes ... To my up and coming Photographers abeg no matter wetin you dey go through now for this work ... Just know say you go surely smile at the end of the day 🙏🙏🙏