Tabitha’s moment

Website

Tabitha’s moment AI Storyteller 🎬 | Emotional drama & next-gen digital stories
New episode every day 7PM WAT | Lagos, Nigeria
DM for advert / story promo

KIKA & KOKO Wahala
24/10/2026

KIKA & KOKO Wahala

23/10/2026

KIKA & KOKO Wahala...7
Daddy's snoring don become family emergency! Who get this kind generator for their house?

22/10/2026

KIKA & KOKO Wahala...6
Mummy and Daddy dey enjoy their sleep when these two small bosses decide say everybody must wake

Parents, how many hours of sleep una dey get? Be honest!


21/10/2026

KIKA & KOKO Wahala...5
Mummy just wan gist small, but Kika and Koko don see opportunity to escape!
Abeg, who get these kind children?

19/10/2026

Aunty Joy bring gift, she become the best aunty in the world. The other aunty come empty-handed, dem don reject her! 😭🤣
Be honest: Are your children like Kika and Koko? 😂👇

18/10/2026

KIKA & KOKO are saying happy sunday
May god bless all our amezing family remain bless alway.
゚viralシ

17/10/2026

KIKA & KOKO Wahala 4
Unwanted visitor
Omo! These children no get filter for their mouth!
Be honest: You don ever get visitor wey no know when to go home? ゚viralシfypシ゚

16/10/2026

KIKA & KOKO Wahala 3
Mummy, abeg rest to bath no be by force... mummy again we bath last year na
゚viralシfypシ゚

15/10/2026

KIKA & KOKO 2
Your babies called a press conference to expose you 😂😂 Mommy don cast! Tag a mommy wey dey do like this!

゚viralシ

14/10/2026

KIKA AND KOKO wahala 1
Mummy oh, your daughter want turn lawyer.
So interesting

Address

Nigerian
Lagos
100001

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Tabitha’s moment posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

Share